Freeze shared a question on social media, asking if Evans
should implicate his wife, Precious, since they allegedly were in his criminal
business together.
Sharing his own opinion, he wrote:
“Guys lets be very honest, will you implicate your wife if
you were in Evan’s shoes? Some people are saying; ‘so who will now take care of
the kids?
“Baba make me I talk true, Emi nitemi o [as for me], if na
woman wey love me true love, like [his fiancee, Benedicta], I go cover am
walahi, but if na problematic woman wey dey stress me, dey frustrate me, dey
beat me, come dey cheat on me join, come still wan spend my money on top another
man head, so only me go come suffer alone, baba one time I don implicate am,
nothing go do children, dem no go die..
“We are going down together, as long as we jollof the money
together!
“As I no too get sense, na my own definition of gender
equality be that.”
No comments:
Post a Comment